Airdrops & Crypto 🫱🏾‍🫲🏾

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes
Oppression full street last week as many airdrop hunter wey partake of arbitrum airdrop no let us rest for Twitter. Dem just dey buga for everywhere say dey don blow. As una don know say dis life no balance. As many people dey rejoice, some people dey sad say dem no dey qualified. Questions come dey fly everywhere about Airdrops and how dem they work, na him make we bring a senior hunter for this episode where answer questions like.
  • Wetin be airdrop and how dem dey work.
  • How you fit do your research to identify projects wey go do airdrop
  • Wetin you suppose do to dey qualified for a projects airdrop.
  • How to ensure say you go avoid hackers as you dey hunt for airdrop.
This and more na im we discuss for dis episode, so if you dey curious and wan sabi how airdrop dey work. This episod ... 
 ...  Read more