Web3 - Wetin Dey Sup? w/ Lady Hayley👩🏾‍💻

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

If you no know wetin dey happen for street, dem go carry wetin be your own give another person wey get street sense.

Na him be say dem don shop your eye free of charge.

Because, we no won make you be victim, na why we bring the Lady Hayley for this latest episode as she open eye for us intoto everything wey dey happen for crypto space.

All the way go the fall of "Terra, 3AC, Celsius and the latest kasala wey burst for street - - FTX debacle.

Our guest talk plenty tori upon this matter but I go just say a few point wey she talk…

  1. The first thing wey she open our eye to be" why this evil befall this exchanges and how you fit avoid kasala in case of another time

  1. She talk say hin be like say the crypto space need small regulation, because if regulation dey, all this founders no go dey misbe ... 

 ...  Read more