Episode title : Founder tori with Lydia Mark, founder of Web3 Woman Hub,

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Many pipo don assume say when we dey talk tech mata, Web3 or blockchain talk make women no put mouth because Im be like na only men dey rule the space. Especially for Africa, di mata na serious one as Im be like say na only for kitchen women suppose dey shine. Na dis matter our guest for today's episode see wey make am say although life no balance originally but for this mata "Things suppose balance". Women suppose dey inside tech, dis passion push am make im establish I'm company "Web3 woman hub" and since dey don enter market, many women don enter web3 space through our guest.Una go learn plenty things for this episode wey go jinja you say nothing dey impossible. If you be woman wey dey build for the space or you get woman wey dey reason say I no fit enter blockchain, Lydia tori go show you the way to go. Oya go download and listenEnjoy this ep ... 

 ...  Read more