Make We Reason Optimism 

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Optimism na one of the major layer 2 solutions wey dem build to solve the problem of Ethereum scalability. Dis ecosystem good so tey im dey attract several builders wey dey build their project on top am. If you no understand how Optimism take enter market, today's episode go teach you everything wey you suppose know about the optimism ecosystem. You go learn things like:

  • Wetin Optimism be and how dem dey work?

  • Who dem be and wetin be thier history?

  • How you fit start to dey use thier platform.

  • You go learn the application you fit begin dey use on top the platform

If this mata dey sweet for your heart, oya go download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well ... 

 ...  Read more