Sui Network : Wetin Dey Sup?

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Sui network don cause kasala for Twitter last week as many pipo dey rant say dem no dey do airdrop. Before we talk airdrop mata, di first be be say:

  • Wetin be Sui network?

  • Wetin be di difference between Sui blockchain and other blockchains

  • Who be di founder of this project and how di network dey take work.

  • Che na true say dem no dey do Airdrop, if them no do, how you fit position yourself for the blockchain.

If you dey interested in this new blockchain wey dey cause kasala for everywhere, Aishat and Crossvic don bring beta gist on top dis mata for today's episode. No be only your ears go hear am, oya go download and give una neighbors. Oya download and listen Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make ... 

 ...  Read more
Keywords
trading