Wetin be Optimistic & ZK rollups?

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Several innovation don come out since the beginning of dis layer 2 scaling solutions.Na there you go find innovations like - Sidechains, Rollups, plasma and channels and all of dem dey come to solve the wahala of scalability on top the blockchain. As all dis innovation dey so, people come dey further ask say which one better pass for all the Layer 2 scaling solutions, na the thing wey I and my co- host(bintu_paris) gather yarn for this episode. So if you get question like:

  • Wetin be the future of this layer 2 solutions?

  • Im dey possible make Optimism or Arbitrum stand alone years to come?

  • Wetin be the difference between Optimistic and Zk Rollups and which one beta pass?

Dis episode na for you, because una go enjoy the gist and una go learn in a fun way. Oya download and l ... 

 ...  Read more