Founda tori wey go jinja you for web3 with Denise of Astut Community Management Agency

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Di secrets of pipo wey don make am dey inside dia tori, if you wan do wetin dem dey do, the best thing to do na to listen to their tori. On dis Pidgin Palour Crypto podcast episode we bin get deep conversation with di founder of Astut Community management agency (Denise). Im na young founder wey dey do big things for the web3 space. Im achievement at a very young age na thing wey dey cause many put eye on top wetin she dey do. For this episode, "Denise" open all Im secrets for us so the public fit learn. As you wan listen to this episode, you go learn:♦️ How Im begin her career for the web3 space. ♦️How you fit land gigs for the web3 space. ♦️The importance of social media as una dey build yourself in the space. ♦️Di wahala wey im face wen im start im journey begin for the space. ♦️Wetin dey give this young founder confidence in her journey.E be  ... 

 ...  Read more
Keywords
cryptosecurity