Asset wey dey real life (Real World Asset), wetin dem be?

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

If you no know, Pipo wey dey outside web3 don dey shook dia moni inside di market now…

As everywhere don dey green small small, one question wey una dey ask be say where all dis moni dey come from…

Na where Assets wey dey for correct world(Real World Asset) show face be that.

Dem dey give Pipo wey dey outside web3 chance to shook dia money inside di market. Una dey feel di gist Che?

So for dis episode we gather reason.

  • Wetin be Real world Assets
  • Wetin dem fit tokenize…
  • How una fit make moni from dis narrative.
  • Wetin be di future of this narrative in di crypto space.

If dis mata interest you, make una download and listen.

Enjoy this episode🎉

Disclaimer - beware

Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your r ... 

 ...  Read more