Make we reason Social-fi (2)

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line.

Na why I follow Scar reason this mata be dis, as we talk about.

  • Wetin we social-Fi and how e dey work?
  • Wetin be solid examples of social-fi and how we fit position for dem.
  • Wetin be di future of dis niche for blockchain industry
  • How dem dey operate di platform. .

If dis mata interest you, make una download and listen.

Enjoy this episode🎉

Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.

Thank youFollow our Twitter :

 ...  Read more