Dem talk say ''show-up daily'' how una dey run dis tin for web3?

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes
Wetin una dey do every day na im dey make Pipo achieve success, oyinbo Pipo dey call am "Consistency". Even for dis web3, if una go make am, u no fit do without am. For dis episode our ogbonge host and Vykthur_X gada discuss di mata of consistency. You go learn :
  • Wetin consistency be and how u fit run am.
  • 2 things you must know about web3 if you go dey consistent.
  • How you fit show up daily even if you dey busy
If dis mata interest you, make una download and listen. Enjoy this episode.Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn :
 ...  Read more