Make we reason Tokenomics : 101

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

If you wan understand if any crypto project na ogbonge, you must to understand the tokenomics. This matter no dey complex at all, yet im be like say many pipo no under am. If una remember how dem teach us economics for primary school, na dat same model tokenomics follow dey work. As an investor, if you know Sabi wetin tokenomics be, you fit go put your money for wetin go burn your finger, na why for this episode Crossvic & Bintuparis gather discuss dis mata. If una listen to dis episode you go learn :

  • Wetin tokenomics be and why he dey important for cryptocurrency

  • How you fit recognize project wey get beta tokenomics.

  • Wetin be token utility and how e fit affect a project wey wan launch.

If you wan understand this Matter in toto, Oya click the link and download, you  ... 

 ...  Read more
Keywords
defi