SEC & Binance Matter : Wetin U for know w/ Bio Francis

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes
E don tey wey Pipo don dey talk about regulations for the crypto space. Some Pipo talk say the thing dey too risky and e suppose dey regulated, others believe say if dem regulate am e no go make sense again. But wetin we see for dis past few days NAWA!! Im be like say village Pipo remember "CZ" wey be binance CEO, the regulatory body just dey drag am say Im dey do anyhow for the crypto space, this Matter cause plenty kasala for the market as we see pepper for everywhere. That one never finish, one company for Nigeria talk say "CZ" na Im papa😂. Na here we dey so for the crypto space, na Im make we shook mouth on top this matter for today's episode.. Our guest na beta guru for the space and Im give us insider information as to wetin dey happen. If you wan understand this Matter in toto, Oya click the link and download, you go thank u ...   ...  Read more
Keywords
tradingdefi