Note sull'episodio
Wetin una dey do every day na im dey make Pipo achieve success, oyinbo Pipo dey call am "Consistency". Even for dis web3, if una go make am, u no fit do without am. For dis episode our ogbonge host and Vykthur_X gada discuss di mata of consistency. You go learn :- Wetin consistency be and how u fit run am.
- 2 things you must know about web3 if you go dey consistent.
- How you fit show up daily even if you dey busy