Make We Reason Desci with LifeofDan-EL

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes
As we don talk am before say blockchain get plenty things wey we fit use am for. Many Pipo don hear about DeFi, NFT, and others, but una don hear about "DESCI". Wetin dey sup? For dis episode our guest na di founder of Desci Africa, dem dey try build Desci for Africa - dis one go make research wey dey happen for science decentralized. Omo, dis one shook me for body… For dis episode you go learn:
  • Wetin be decentralized science.
  • Di problem wey im dey try solve.
  • Some projects wey don dey do well under dis niche.
  • How you fit begin to contribute for dis mata.
If this mata interest you, make una download and listen. Oya go download and listenEnjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twit ... 
 ...  Read more
Keywords
cryptosecuritytokenomics