Pidgin Parlour Crypto Podcast

Pidgin Parlour Crypto Podcast

por Pidgin Parlour
Wetin be Blockchain?
Na interview with Paulito for this episode sha.Paulito na BanklessDAO/Bankless Africa contributor, hin dey crypto space for long, wey hin gather plenty experience for huge crypto organizations like Revewz and DIA. edey well known say even people wey don dey inside Web3 and crypto street no too dey understand cryptocurrencies. Paulito for this interview, yarn us for pidgin wey be say people wey dey streets and all man wey sabi speak pidgin go understand wetin blockchain technology be, how dem take arrange(build) am, how it take dey work and how this blockchain technology take dey power crypto. If you enjoy the episode; no forget to download am, rate us and share with your people dem. The Pidgin Parlor crypto show dey educate the average African on Web3 and crypto topics, dey yarn them the latest updates and tori for the crypto ecosystem, dey highlight projects, ecosystems and man dem wey dey impact and drive the crypto adoption for these African streets. The Pidgin Parlor Crypto Podcast na your plug if you wan dey informed on all things wey concern Bitcoin, DeFi, NFTs, Web3 and others, even as it take dey enter streets inside! Disclaimer: Nothing wey anybody talk for this show na financial advice. Every man wey come talk for this show just dey come yarn hin own opinions. Remember say the number one rule for this Web3 street na to run your own research! Follow our Twitter https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn https://www.linkedin.com/in/bankless-africa-799178233 Join us on telegram https://t.me/banklessafrica Subscribe to our newsletter https://banklessafrica.substack.com/s/pidgin-parlour Learn more about crypto and web 3 on our website https://banklessafrica.com/ Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9S
Wetin una suppose sabi ontop Bybit $1.4billion hack.
Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion. Chaiii, dat one reach everybody. If dis matter reach una side make una download and listen. ode🎉 Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
Make we reason how inflation fit affect una crypto
Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up. Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am. Wetin una wan believe!! Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
Wetin una suppose know about Bitcoin dominance for dis 2025
Many pipo dey worried about Wetin dey sup for BTC for dis bull run, e be like say dem don reduce e influence for di market. Cause normally as BTC rise, other crypto suppose rise join, but e be like say BTC no even dey affect the market again. Na why we gada today come reason Wetin dem dey call BITCOIN DOMINANCE. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
Che na true say na memecoin get dis season, Abi na wash??
Memecoin don dey do plenty numbers for dis particular season, and e be like say many people dey reason say e like say na dem get dis cycle. For token 2049 conference, Murad talk beta tinz about dis mata and na on top am we dey gada discuss. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
7 tinz una no suppose do for di crypto space dis 2025
Dis 2025, na year wey una no suppose make any mistake for dis space. we don gather discuss 7 kind of mistake wey pipo wey dey inside dis web3 dey make. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
Dis tokens wey don kpai,go soon rise for inside dis bull run!
How una take Dey see project like , hedera, XLM and XRP. Many pipo talk say, no show for dem for inside dis run again, but no be Wetin dia chart talk be dat. For dis episode, we gada reason Wetin dia chart talk. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
5 crypto stocks una suppose look into for dis run.
We still Dey inside dis run and mani pipo Dey reason how dem fit make plenty money inside dis run. Crypto stocks na one major option wey una fit look and e don Dey simple now cause una fit run am inside una bank mobile app. Na Wetin Revayahh gather discuss for dis episode be dis. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer - beware Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
Dem talk say “Supra” fit waka pass “Solana”, how una take see am?
Supra dey try solve di wahala wey blockchain get wey dem Dey call Blockchain trilemma, dem talk say dis innovation for make Supra pass Solana. Na Wetin we gada reason for dis episode be that. If dis mata concern una, make una download and listen. Disclaimer -Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
Beta ways wey una money fit work for you inside dis bull-run
As market det fly for dis bull run wey we dey so, mani pipo dey ask say how dem for make dia token take work for dem apart from say dem hodl, For dis episode our host “Revayahh” reason di matter so tey e drop alpha wey anybodi for use navigate di market. If dis mata concern una, make una download and listen. Note say: Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank you Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/ Join us on telegram https://t.me/pidginparlour
1 de 7