7 tinz una no suppose do for di crypto space dis 2025
Pidgin Parlour Crypto Podcast por Pidgin Parlour
Notas del episodio
Dis 2025, na year wey una no suppose make any mistake for dis space.
we don gather discuss 7 kind of mistake wey pipo wey dey inside dis web3 dey make.
If dis mata concern una, make una download and listen.
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour
Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/
Join us on telegram ...