Web3 Marketing - How you fit sell your project for web3

Pidgin Parlour Crypto Podcast por Pidgin Parlour

Notas del episodio

If you no sabi how you fit sell your project to pipo for dis web3 space, poverty go chop your eye. No cap! But the challenge for many pipo be say dem dey use the marketing strategy wey dem sabi for web2 inside web3 and im dey flop most of the times. Na why we bring Olabisi come this show today (web3 growth marketer) make im explain to us how im dey do marketing for web3 and how any project fit do well for this space. We answer questions like. Wetin be marketing and wetin you suppose know for your marketing to succeed for web3Wetin be the importance of community for dis space and how you fit build active community. Wetin be the active way projects fot grow their social media platforms for this web3Wetin be the best channel to promote your product for this space. If you be Builder for this space or your wan go into web3 marketing, this episode na f ... 

 ...  Leer más