Notas del episodio
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line.
Na why I follow Scar reason this mata be dis, as we talk about.
- Wetin we social-Fi and how e dey work?
- Wetin be solid examples of social-fi and how we fit position for dem.
- Wetin be di future of dis niche for blockchain industry
- How dem dey operate di platform. .
If dis mata interest you, make una download and listen.
Enjoy this episode🎉
Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank youFollow our Twitter :
... Leer más