Notas del episodio
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line. Na why I follow Jay-1 reason this mata be dis, as we talk about.
  • Wetin we social-Fi and how e dey work?
  • Wetin be solid examples of social-fi and how we fit position for dem.
  • Wetin be di future of dis niche for blockchain industry.
If dis mata interest you, make una download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn :
 ...  Leer más