Worldcoin : Kasala wey dey for inside!

Pidgin Parlour Crypto Podcast por Pidgin Parlour

Notas del episodio
Hope dem neva collect your iris take give you token?? Haha, Oya relax make we gather reason dis mata, una don hear the buzz of dis world coin mata as e fill di internet. Every one dey reason say wetin di founder of dis project dey try do, some Pipo dey bullish about di project, while others just dey vex for di idea. Na why I follow my guy "Scar" discuss for dis episode be that on top dis World Coin mata. We Join reason:
  • Who be di founder of this project?
  • Wetin be di idea behind dis project?
  • Wetin be Pipo concern about it?
  • E go succedd or e go fail?
If dis mata interest you, make una download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter :
 ...  Leer más
Palabras clave
cryptoblockchainafricacrypto businessdefibull marketbear marketceficryptoairdropstokenomics