Make We Reason Branding for web3 w/ Goodnews

Pidgin Parlour Crypto Podcast por Pidgin Parlour

Notas del episodio

If any project /pesin go win for this web3 dem suppose understand wetin be branding and how dem suppose make people like dem. All dis thing na im dey call branding, and na di difference between pesin wey go charge $5k or someone wey go charge $5.For dis episode, Our guest wey be branding expert, tell us how pesin fit begin and grow their brand for dis web3 space. You go learn:

  • Wetin be branding and di importance for web3.

  • Steps you fit dey take to build your brand as a new bie

  • How you fit stay relevant for dis web3 space.

If dis mata interest you, oya go download and listen. Enjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twitter :

 ...  Leer más
Palabras clave
web3branding