Dem talk say ''show-up daily'' ho...
Dem talk say ''show-up daily'' how una dey run dis tin for web3?
Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour
Oct 11, 2023
42:03
Episode notes
Wetin una dey do every day na im dey make Pipo achieve success, oyinbo Pipo dey call am "Consistency". Even for dis web3, if una go make am, u no fit do without am. For dis episode our ogbonge host and Vykthur_X gada discuss di mata of consistency. You go learn :
  • Wetin consistency be and how u fit run am.
  • 2 things you must know about web3 if you go dey consistent.
  • How you fit show up daily even if you dey busy
If dis mata interest you, make una download and listen. Enjoy this episode.Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : ...