Wetin be Social-Fi
Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour
Episode notes
Una don hear about De-Fi, Re-Fi and De-sci, but today we wan talk about Social-Fi. If you dey CryptoX, you go realize say this narrative dey common as everyone dey talk about it and many founders too dey create product along this line. Na why I follow Jay-1 reason this mata be dis, as we talk about.
Read more- Wetin we social-Fi and how e dey work?
- Wetin be solid examples of social-fi and how we fit position for dem.
- Wetin be di future of dis niche for blockchain industry.