Make we reason di top 5 BTC Mining firm for di world
Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour
Episode notes
As una don follow our last conversation on top BTC Mining, today we wan reason di top 5 mining firm for di world and how dem Dey take function.
If dis mata concern una, make una download and listen.
Enjoy this episode🎉
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour
Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.substack.com/
Join us on telegram ...