Web3 Funding : Wetin You for Know...
Web3 Funding : Wetin You for Know!
Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour
Sep 26, 2023
36:39
Episode notes

Money mata for web3 na serious talk, cause e dey possible make a person wey be founder get beta project idea wey go bring beta solution for dis space, but if e no get money. Dat idea don die before dem begin. So for dis episode, we gather talk how founders fit get access to beta funding for dis web3 space. You go learn :

  • Types of funding wey dey di web3 space.

  • How you fit access dis funding.

  • Which funding go beta for di project wey you dey do.

If this mata interest you, make una download and listen. Oya go download and listenEnjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.Thank youFollow our Twitter : https://twitte ... 

Keywords
crypto
blockchain
cryptocurrency
africa
crypto business
bull market
bear market
cefi
blockchainandhealth
cryptoairdrops