SPECIAL: ESL MATA [featuring @iamajideabayomi]
Up Gunners! An Arsenal Podcast by Tony Doe
Episode notes
Wetin be dis Super League sef wey dey cause plenti gbege? Make your favourite local man Ajide Abayomi, yan you as e dey go for dis pod special.
#ESL #SuperLeague #EuropeanSuperLeague #COYG #arsenal