Dis Aubemeyang Mata…

Up Gunners! An Arsenal Podcast by Tony Doe by Tony Doe

Episode notes

Arsenal don strip Aubameyang of the captain's band, plus ban am from training with the team. Dem say na "sake of him latest disciplinary breach".

Since him absence Arsenal don win matches agains West Ham and Leeds wey carry dem enta top 4.

So wetin really happen? Why Aubameyang come deserve dis kind punishment?

Confam Arsenal Fan, JiggyDoesItBetter chook mouth put on top dis Aubameyang mata.

Connect With us:

Facebook: @upgunnersng

Twitter: @upgunnersng

Inst ... 

Read more