Wetin be Blockchain?

Pidgin Parlour Crypto Podcast by Pidgin Parlour

Episode notes

Na interview with Paulito for this episode sha.Paulito na BanklessDAO/Bankless Africa contributor, hin dey crypto space for long, wey hin gather plenty experience for huge crypto organizations like Revewz and DIA.

edey well known say even people wey don dey inside Web3 and crypto street no too dey understand cryptocurrencies. Paulito for this interview, yarn us for pidgin wey be say people wey dey streets and all man wey sabi speak pidgin go understand wetin blockchain technology be, how dem take arrange(build) am, how it take dey work and how this blockchain technology take dey power crypto.

If you enjoy the episode; no forget to download am, rate us and share with your people dem.

The Pidgin Parlor crypto show dey educate the average African on Web3 and crypto topics, dey yarn them the latest updates and tori for the crypto ... 

 ...  Read more