Make we reason how inflation fit affect una crypto
Pidgin Parlour Crypto Podcast di Pidgin Parlour
Note sull'episodio
Inflation for economics na when prices of tinz dey go up and una no moni no fit catch up.
Pesin talk say inflation no dey affect crypto, odas talk say even crypto dey hear am.
Wetin una wan believe!!
Na why we gada discuss inflation mata for dis episode be dat.
If dis mata concern una, make una download and listen.
Disclaimer - beware
Nothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well.
Thank you
Follow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlour
Subscribe to our newsletter : https://pidginparlour.s ...