No More Red | AMN To Roma | Meet Confam Arsenal Fan, Sola Adeogun [@ShoSleek]
Up Gunners! An Arsenal Podcast by Tony Doe di Tony Doe
Note sull'episodio
Wetin No More Red dey all about? All de best to AMN in Italy & meet Confam Arsenal Fan, Sola Adeogun aka Shosleek!
No More Red na initiative between Arsenal and dem kit manufacturer Adidas to keep young people safe from knife crime and youth violence.
Na part of de long term support by Adidas for wetin arsenal dey do for de community.
As part of de awareness wey arsenal dey raise for de campaign, de team been wear all white for dem FA Cup loss to Nottingham Forrest on Sunday.
About No More Red - 0:22
AMN To Roma - 3:42
Sola Adeogun, ...