#AFCvMCFC REVIEW [EPISODE 2]
Up Gunners! An Arsenal Podcast por Tony Doe
Notas del episodio
Our season campaign bin start with 0-2 defeat to champions Manchester City. No be de result wey we want but no be wetin we go dey ashamed of either. Buchi get de analysis and we get 2 fans, Faithfulness Albert and Michael Onyegide, wey express dem hope for Arsenal dis season. Enjoy!