Almost Invincible...
Up Gunners! An Arsenal Podcast por Tony Doe
Notas del episodio
Nobody dey give the coach [George Graham] and Arsenal class of 1990/91 the respect wey dem deserve for dat almost invincible season.
Well, we wan change am with dis podcast.
Dis team been go 38 games for the league losing only 1 match and even lose 2 points along de way.
When Arsene Wenger talk say Arsenal fit go a whole season unbeaten, na dem inspire am.
Facebook: @upgunnersng
Twitter: ...