CONFAM ARSENAL FAN: DEMOLA ADELEK...
CONFAM ARSENAL FAN: DEMOLA ADELEKE

Up Gunners! An Arsenal Podcast by Tony Doe por Tony Doe

Notas del episodio

Meet Confam Arsenal Fan, Demola Adeleke.

Transcript:

Wetin Be Your Name…

My name na Demola Adeleke, I be Confam Arsenal Fan

When you turn Arsenal Fan?

I start to dey support Arsenal since 2003.

Wetin Be Your Proudest Moment As An Arsenal Fan?

My proudest moment as an Arsenal fan na de day wey Arsenal play Hull City for FA Cup Final on the 17th of May, 2014. Dat day be my proudest moment because say Arsenal dem win dat match after dem concede 2 early goals, Arsenal come back come win de match 3-2. And also, dem play dat match on my birthday wey be 17th of May.

Wetin Be Your Worst Moment As An Arsenal Fa ... 

Leer más